.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday 15 July 2013

JAPANESE COMPANIES PRODUCE NAPPIES FOR THEIR AGEING POPULATION.



Nappy and diaper production is now good business in Japan, as Companies struggle to cope with production, to meet up with their ageing population. It is said that by 2020, more adult nappies/diapers will be sold in Japan than baby nappies because 40% of the population will be aged 65 years or over. Japan's population is ageing at the fastest rate among the developed countries of the world, due to long life expectancy, and low birth rate. Countries like United Kingdom, Germany and America all have higher birth rates than Japan.

  • Wettin dey do d people sef? Dem taya for 4uk? Sebi dem get young babes? Abi d kain food wey dem dey chop don quench their libido...nawa o. In dat case make dem import ever-ready Naija men nowwww!!! We no kuku proud...abi? We be 'amimashahun'. We dey generous ke.
  • When old papa or mama don start wear diaper..naim be say 'time don reach'.
  • I sure say d men no get time to look d babes bcos na so so computer dem dey look. What a shame...dis na sofa-head life for d babes o.
  • God o..abeg if i come dis world again...make u no go mistake troway me put for Japan o. Na beg i beg u sir...IJN...amen.



No comments:

Post a Comment