.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Saturday 27 July 2013

THE RAW SIDE (RAW-HIDE) OF TODAY'S NAIJA GIRLS.


See wettin Naija girls dey do for party dis days!!! O boy d tin pass me o...in fact d tin 'fear me' sef.
  • Who born dis kain pikins?  
  • ALL BCOS OF 'ALMIGHTY' NAIRA.
  • Eee get as ee be o!!!
  • I hear say na bet dis girls bet for party. Dem go organize say make their friends go round d guys for d party to collect money and bet say dem go remove D WHOLE TIN...sometimes na TOTO dem go even release at d end of d show. Dem go start with bobbiii and yansh.
  • My question is ..why dem no kuku go on stage godo STRIP-TEASE?...instead of spoiling party for other people.
  • Anyway make i shut up bcos some of my readers like dis SHOW well well, pass any turinchi wey i dey write sef.

No comments:

Post a Comment