.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday 18 July 2013

NIGERIA IS THE MOST STRESSFUL COUNTRY IN THE WORLD!!!



ARE YOU SURPRISED???

  • By d time all of una drop dead finish...one by one...una go know say wahala don reach ground. Say yawa don gassss!!!
  • There is no stress wey money no fit reduce...if only awa yeye leaders can put awa money to good use, instead of stealing it abroad to cushion the already comfortable oyinbo economy.
  • Sebi na d same God wey create Nigerians create d people for Norway..abi dem get 2-heads??? Abegiii..go siddon. We never dey serious.

No comments:

Post a Comment