.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday 29 July 2013

THE PRICE OF CHEATING.


This 'unfortunate' Range Rover was set on fire by a Nigerian Babe because her Man-Friend had cheated on her!!!
  • Good lesson to be learned for all TWO-TIMERS.
  • You dey lucky say no be your BALLS d babe crush sef. At least your number one weapon still dey intact for further ACTION....abi? Notin spoil.
  • No even bother to call Police....cos dem go say, 'Oga wettin you too dey do with dis kain tuff/aporoko woman sef...ennn...make una go settle am for house...na family matter. Abi you wan write statement'. 
  • We have all heard dat before.

No comments:

Post a Comment