Scores of rampaging normadic Fulani Herdsmen have attacked Tiv Farmers in Nzorov Ward, Guma Local Government Area of Benue State. They burned down the homes of farmers, while they were out on their farms. No fewer than 20 people are feared dead.
- Awon Omo taniii??? Who born monkey? Why awa government dey allow dis animals to take d laws into their hands. The other day dey came as far South as Ogun State to run over a village. Before then it was a village in Delta State. Why must dey graze their 4kin cattle on farmers lands?
- Well sha...me I blame d villagers o. Dem no get hunters for dat village? Dem no get guns..even if na shakabula gun sef. No be only stick d mumu mallams dey take fight?
- Bottom line be say dis yeye guys need some hard education. Dem no sabi respect for d next man. Dem no sabi say everyman get him own 'space'. Dey are in your face, and dont give a 4uk. Dey feel dey can get what dey want at any time. They are in their own little world. Even when dem cross Nigerian boundary go Niger or Mali, dem no even sabi which country dem dey at any given time. Dat is how stupid dey can be....dumbos. Anyway I no blame dem...dey have been brought up to tink dey own Nigeria. Dey dont giv a 4uk about boundaries or human lives.
- Well..what can I say again? Sebi we get government? A government dat cannot secure lives and properties. What a shame.
No comments:
Post a Comment