.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday 10 July 2013

JONATHAN IN CHINA.























President Jonathan, and the President of China, Xi Jinping, at a welcome ceremony in the Great Hall, Beijing, China. Before then we learnt he was received at the Airport by the Chinese Junior Minister for Foreign Affairs.

  • Ennnn. I hear you. Na as una go come scoop awa oil una dey plan. Mr Ching Chong. I no blame una. Sebi na when mumu houseowner open him front door, naim tif go enter house.
  • Naija...Una no shame say na ordinary junior minister come welcome una president for Airport? It shows how much esteem dey hold us. Meanwhile we pack all awa senior ministers enter plane go China..dey waste awa money.
  • As far as I'm concerned dis trip could hv been dealt with by our foreign minister...full stop. Don't keep wasting awa resources on bull-shit stuff like dis, especially when we have a high bargaining power. Sebi na awa oyel dem want? Therefore na we must dictate d dance tune ke. Abi which expertise dem get wey we no fit develop for awa own country..if we have d WILL, and resolve?
  • Mumu leaders dat we have. Which day China commot for Communism here? Now dem be awa oga.
  • Dont get me wrong o...Im not against investments for awa country. But dis game wey we dey play na 'penny wise, pound foolish'. Dealing with dis guys is like buying pant from Pound Shop, as compared to buying d same pata from Marks & Spencers (St. Michaels)...d difference is clear, as we say in Naija....dem be patch-patch, join-join people. Forgetti qua!!! Na small pikin no get sense. Kilo mode mo?

No comments:

Post a Comment