.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday 11 July 2013

WOMAN WHO TRIED TO KISS A LION!!!














This 'mumu' Canadian woman attempted to kiss a lion in the zoo where she works. She is a volunteer with the South African Wildlife Refuge, Moholoholo. In the process, she got dragged in by the lion, and her flesh was ripped off.

  • D original 'mumurity'. I don tok am say some oyinbo people love animal pass human being. How sane person go try kiss lion? Meanwhile if beta men say dem wan kiss am..ee go 'yari' (refuse). As i see d foto sef, ee be like say d lion be target d toto sef. Na God save you o....mumu girl.
  • Na wettin she dey find naim she get so. She even dey lucky to be alive sef. 
  • Na so I dey see dem for TV dey kiss and lick dem dogs and cats, even more than dem dey treat their children...nawa o. God create people sha.
  • Oyinbo abeg make una GET REAL o...Too many people dey dis world wey need love, but na so so animals una go dey love. Na for bush God create animal for.

No comments:

Post a Comment