This Indonesian man has neurofibromatosis, a genetic condition which causes uncontrolled growths in the nerves. The spread became uncontrollable after doctors had removed a tumour from his waist area. It is likely to soon render him blind!!!
- After seeing dis wan, wettin you wan tell God say your problem be???
- NKAN BE!!! (Sometin dey o).
- Abeg Chineke God...ee be like say I no get problem again Sir. Thank you for everytin Sir. No vex Sir. Dat tin wey I be dey complain to you about....Ee no worry me again Sir. I dey fine now....no complaint Sir. All korrect. lol.
No comments:
Post a Comment