New research has shown that smoking cannabis can actually make you lazy, as it affects the part of the brain responsible for motivation. That is why smokers of cannabis can end up often sitting down, doing nothing. Researchers from University College, London, have said that levels of dopamine in a part of our brain called the striatum (located on the side of the brain), which is responsible for human motivations can be tremendously lowered by constant smoking of cannabis. Dopamine is what tells the brain that something exciting is about to happen, like sex.
- Dis na serious mata o. If you dey nak d tin, make you slow down small, bcos small time now your prick sef go pack up. Dis wan wey dem tok say naim dey make prick to stand. Naim be say your own don finish ke!!! Wettin come remain if man 'power house' no work? Yoruba tok say...'ile ise (irin ise) yin ko ni jo na o'. But in dis case d tin go pafuka (burn to ashes)...fine fine...which is equal to 'flat taya'.
- Dem don warn you sotay, you no dey hear. Abi d tin na foooood??? Just look d above foto sef...d bobo be like rabbit wey wan chop leaves for bush...'okete'. As if his life depends on it...nawa o.
No comments:
Post a Comment