The Obong of Calabar, Etubom Ekpo Okon Abasi Otu has been dethroned. An Appeal Court Ruling, yesterday, confirmed a Calabar High Court Ruling, which in October, 2012, nullified the processes adopted for the selection of the Obong. It would be recalled that there has been a tussle for the crown, in which Chief Anthony Ani is involved. The Court however stated that a new encompassing procedure will have to be put in place to enhance a better selection process, which will involve all stake holders, including the Efik tribe. However the Court excluded Chief Ani, the first Respondent, from contesting since he is not even a 'capped' chief.
- Obaship dis days na politics and game of pawa. Awa present Obas no even fit go fight war like those of olden days. All dey do now is joli joli, marry wives, and collect government subventions....and of course travel abroad, plus paying visits to Aso Rock. Dats why dem wan die for selection process.
- Maybe Me sef go consider Obaship wan day...what a good way to retire...abi...how man go do. At least ee no be like politics wey dem go fit wipe you out just bcos u dey lead for election. I no blame Chief Anthony Ani o.
- D only plus be say d present Obas are more enlightened than before...see d Olowo of Owo (OO) for example...na korrect guy (lawyer). Dem get plenty like dat for Yorubaland. See Oba of Lagos, Ijebuland and so on If you see their house for London sef...u go bow. But bottom line be say...na so so enjoyment galore. Even sef if Oba wan shit, dem go help am hold eem yansh. Can life be any beta? Dats exactly d kain life I want for my retirement. Cheiiiii. Make my people dey expect me for village o...I dey put in place my manifesto. O boy...Nnna..na my boys go enjoy pass. Dem go just dey faya all those fine babes/nollywood actresses with their 'royal pricks', just like Prince Harry of London. Hahaha.
No comments:
Post a Comment