.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday, 4 July 2013

ADLY MONSOUR SWORN IN AS EGYPT'S INTERIM PRESIDENT.





















The Chief Justice of Egypt's Supreme Constitutional Court, Adly Monsour, has been sworn in as interim president, after Mohamed Morsi was ousted by the military. He took the oath of office at Egypt's Nile-Side Constitutional Court, in a ceremony watched on TV by millions of anxious Egyptians.

  • Na una sabi....dis na another chance for una. Notin kuku dey please una. Small time now, una go enter street go fight again. Una go fit say una no like dis man glasses...or sometin dat stupid.
  • Yoruba people say d cane wey yeye husband take beat 'Iyale' (first wife), dey for on top cupboard (combod)  dey wait to beat 'iyawo' (new wife).
  • Good luck to una... una fit come go home now go chop una 'tuo', and 'kilichi'. See as una colleagues for Syria dabaru/spoil dem country..turn am to dustbin. By d way d yeye president there tink say na him birth right to rule...abi? Dat na typical mallam mentality sha.

No comments:

Post a Comment