.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 2 July 2013

BODIJA MARKET TRADERS KILLED WHILE VISITING BORNO.















At least ten foodstuff sellers from the Bodija and Otita Merin Markets in Ibadan have been killed by gun men suspected to be Boko Haram, while attempting to purchase their wares from Mugunu area of Borno State. They were mostly Beans Sellers. This comes after about four of them were earlier killed in a similar incident on 5 May, 2013.
The said markets are under lock and key, mourning their lost members.

  • Dis naive Southerners...una no dey hear word. Do you need prophet to tell you d North is under fayaaaa??? Abi una head no korrect?
  • Wettin una wan chop wey una no fit grow for South? You lazy baggas. When I dey for small pikin, dem dey grow beans for my back yard even for dat same Lagos...even sef tomatoes and pepper. But dis days una dey wait make mumu mallam grow am for una.
  • Wan day na wan day...mallams go poison all d food wey dey come to d South. Una no go wake up, and go back to agriculture? Abi na petrol una wan drink for breakfast, lunch and dinner?..Dats why mallam dey call una mumu people...even tho mallam mumu pass una.
  • My advice to d idiot Southerners still waiting in d North be say make you pack all your 'japajantus pata' and 'konomosii pangolo load' and return back to where your loved ones dey. D North is anoda country 'on its own mission' for now.... until dey agree to return to awa Nigeria...abi una no know? 
  • Well...who no kno go kno. BH na d beginning of wisdom for any dumbo Southerner....gaskiya ni....yamutu banza.

No comments:

Post a Comment