A four-year old Australian girl from the coastal town of Tewantin, Australia, has died of internal bleeding after swallowing a button-sized lithium battery. This button-shaped batteries are similar to the type used on most house-hold items.
- Nawa o...dis kain small tin fit finish human being...neat.
- You young parents...make una shine una eyes well well o. Nobody send you go 4uk, but since you sabi 4uk, you must to look after d pikkin. Na so ee be o. Na serious project. Abi you tink say na child's play to bring up kids?
- Even sef you must to dey watch dem when dem dey play with kobo kobo coins too.
No comments:
Post a Comment