The embattled Egyptian President, Mohamed Morsi, has finally been knocked out. Egypt's Army Chief, Abdel Fattah al-Sisi ousted Morsi, Wednesday, and declared the Head of The Supreme Constitutional Court the Caretaker Leader. He froze the Islamist-drafted Constitution, and promises early presidential elections, much to the joy of protesters. Sisi further promised that the Armed Forces will stay clear of politics.
- Wettin una eye dey look for, naim una go see. No be una elect Morsi in d first place?
- U dis muslim countries...una too like wahala. You name it...from Afghanistan, to Pakistan, to Iraq, to Syria, to Mali, to Sudan...all na gidigbo? Ah ah wettin sef? Is it a coincidence? Even sef see Boko-Nonsense for awa side. How person go say make another man by force must practise islam, or die?
- My friend...make una go siddon...there is something like 'Live and lets live' in dis world, and it is otherwise known as 'PEACE'.
- I know say una koran no say make una dey fight fight everywhere o. Bcos we know say better moslems no dey find trouble. Me I get moslems for my family as in-laws, and dem love peace. Na d yeye ones dey look for trouble, where trouble no dey.
No comments:
Post a Comment