.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 3 July 2013

RIHANNA SHOWS OFF HER ASSETS.






















Rihanna flaunts her assets at a recent Chanel-Paris Fashion Show, clad in an over-sized shirt, with nothing else on!!!

  • Rihannaaaa...abi na Yarinyannn be your name. You be d original PT (prick teaser). Se you don begin dey craze. Hmmm na too much money dey worry you wey you no see road again..abi? You come all d way from West Indies come dey over-craze for amerikoko.
  • Why you no kuku show us d real 'bottom pot'? Me I don wear my glasses already sef.
  • In fact i recommend you wear dis kain cloth for awa own dear Broad Street, or Apongbon, make dem Area Boys show you as eebe.
  • Anyway sha...me I no kuku complain...'I go do o'!!! I trust my readers...some of una don start dey pisss for body already. Abi i tok lie??? Yeparipa...'olekuuuu'. Rihanna...na you go kill me today.

No comments:

Post a Comment