.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 2 July 2013

ROBBERS LEG IT, ON HEARING COURT SENTENCE!!!

















Two robbers legged it from an Asaba High Court, Monday, on hearing their death sentence being pronounced by the presiding judge. The court was thrown into pandemonium, as the judge himself scampered to safety. Thanks to the vigilant Prison Warders who chased them, shooting one in the leg while arresting the other. They were in court for charges of robbing, raping, and killing in the Ekpan area of Delta State.

  • Dem pick race. No be small tin o...wettin dey make d idiots run? Sebi dem be tough guys. Dem sabi rape, rob, and kill...why dem come dey fear to die? Dem don figure am say ee beta make mosquito dey chop dem for prison, than to come die.
  • I be tink say na only me no wan die. lol.
  • As for d Oga judge..na korrect be dat o. If na me sef..work don finish for dat day be dat. Bcos dem say person wey fight and run, go fit to fight again anoda day....abi? And also gun no good for man body. Dem fit go hit Oga for leg, come tok say na accidental discharge. Notin wey never happen before for dat awa Naija o. In fact 'you are strictly on your own', once you hear bullet sound.

No comments:

Post a Comment