Governor Rochas Okorocha of Imo State has appointed another Actress, 25 year old Shirley Igwe, as his Principal Protocol Officer. This comes after he recently sacked another Actress, Nkiru Sylvanus, who was his Special Assistant on LAGOS AFFAIRS. Shirley's job will involve planning of Okorocha's daily routine/itinerary, and welcoming guests into the State House.
- Hehehe...OKOROCHAAAA...na only you sabi good tin?
- You don go corner another BABE again...so so Actress.
- Tell me which wan concern fine actress with government protocol???
- Na LIE you tok o...Na YANSH you wan YANSH am.
- Bobo Rochas...you be d original SMOOTH OPERATOR.
- Well how for do....at least you no kuku force dem. They too are 'WILLING VICTIMS' ke.
- God no vex....dem wan see as Governor TIN dey sweet reach.
- Oh boy make una dey pray make God make una too Governor o...when you come back to dis world...Dat is for those of you dat will be unfortunate enough to land back in Nigeria.
- And by d way Rochas...I don notice say you like dem very YELLOW (like ROSE).
No comments:
Post a Comment