.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 22 October 2013

REBEL PDP GOVERNORS GET MORE 'KICKS IN THE GROIN'



FCTA marks nPDP secretariat for demolition

The Baraje-led Rebel PDP Governors have yesterday, received more 'kicks in the groin' when their so-called Secretariat located at Plot 3206A. 4 Oyi River Crescent, Off Babangida Way, Maitama, Abuja, was marked for DEMOLITION by the Minister for the Federal Capital Territory Administration, Senator Bala Mohamed. It would be recalled that a few weeks ago it had been sealed off on grounds that the building was licensed for purpose of private housing, and not for official purposes. Therefore it was ILLEGAL to have used it for Political Party purposes.

  • Una own don spoil be dat....JONAH DON VEX!!!
  • Sebi I don tok am say Jonah no be d MUMU wey una tink.
  • D guy go take all una freaking Northern BLOKOS play football...fine fine.
  • When you dine with devil...you sef must make sure say you get long spoon.
  • And even if d guy na mumu before before...sebi na wan day person eye dey open? Abi? Naim be say una don teach Jonah bad tin...and eem eye don open YAAAANNNN. Now he is beating you at your GAME.
  • Nice wan JONAH!!! Bobo Jonah ti FO YIN LEPON REKEREKE!!!
  • I dey LAUGH....se una tink say Bayelsa man no get sense. Na only Malam get sense...abi?

No comments:

Post a Comment