.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 14 October 2013

BRITISH GOLF STAR SACKS GIRLFRIEND!!!

What a drive: MciIroy and Wozniacki sharing a buggy at the Singapore open last year

rory

The British Golf Star, Rory Mcllroy SACKED his girlfriend of two years, after she posted this twitter picture of him!!!

  • Ah ah...which wan dis babe dey? Ee don FO D BOBO LEPON (kick eem blokos).
  • See as d poor guy take OPEN MOUTH like AJA MI LO PAA.
  • Dis na KICK BELOW THE BELT....she deserves d sack....wettin.
  • Maybe d guy no even want make people kno say eem dey wear GRANPAPA glasses sef.
  • D girl really DISHI AM (de-shine am)...no be small.
  • Abi wetin una tink?
  • Ee good sef as SALIVA never start dey flow, d time wey she take d foto. Lol.
  • NICE WAN.

No comments:

Post a Comment