.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 22 October 2013

COMEDIAN JULIUS AGWU, AND HIS FAMILY.



This is a photo of Nigerian Comedian, JULIUS AGWU, and his young family.

  • NICEEEE!!!
  • Tank God d young girl no resemble eem papa!!!
  • Agwu , as a Comedian must see the good side of my JOKE (and I am not joking)....Bottom line be say YOU NO FINE....You WORWOR too mussssshhhh.
  • But your madam and pikin fine well well.
  • Ee come go be like say you escort dem come foto studio...ah ah.
  • I hear say you dey charge London people £20 for dat your YAWA Comedy Shows for UK. Ok o...you tink say London people no dey work for their money? Abi? Even Benny Hill no go fit charge £10 gate fee.
  • In fact when next you come London I go personally hand you over to BRITISH MUSEUM say na you be d KUNTA KINTE wey dem don dey look for all dis years. Worwor boy like you. Lol.

No comments:

Post a Comment