.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 18 October 2013

MUSLIM CONVERT WANTS SHARIA LAW IN EAST END OF LONDON!!!

Jordan Horner

Radical: Horner, 19, is close to jihadist hate preacher Anjem Choudary, pictured during a demonstration

This OBVIOUS British boy, 19 year-old Jordan Horner, who recently got converted to Islam, is head-bent on imposing Sharia Law on the East End of London. He belongs to a group called 'Muslim Patrol', who go around the Tower Hamlet area of East London at night, threatening people for drinking beer. He says he is campaigning against 'Western Culture'. Jordan claims his new name is JAMAAL UDDIN!!!

  • Ha ha ha... I dey Laugh ke. When trouble sleep finish...yanga come go dey wake am.
  • Oyinbo don carry CRAZE put for head. I no dey surprised.
  • Maybe na small pikkin dey worry d MUMU.
  • Abi ee no sabi d RELIGION sef. Or ee no sabi d UP-HILL TASK wey ee go face...to tell his people make dem no shak beer. Naim be say ee go kill d whole London. 
  • Abeg go siddon...See your OROBO face...you don taya for dey chop MacDonald Burger...abi? Naim be say you go go Jail now.
  • Dem tell you say na so REAL MUSLIMS dey practice dem religion. If na so dem for don wipe out d whole Afrika ke.
  • You see...dis na d danger of converting all dis oyinbo pikins wey still dey wear NAPPY for yansh. Dem go wan do am pass d people wey teach dem Islam..bcos dem no get work to keep dem occupied. I sure say na Govt. Welfare d idiot dey collect sef.
  • Anyway me I trust d Britiko Police....dem dey wait to HAMA you....see him FAT HEAD....and yellow BIA-BIA....like hair wey dey grow for poor person yansh.

No comments:

Post a Comment