.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 23 October 2013

PRESIDENT JONATHAN EMBARKS ON CHRISTIAN PILGRIMAGE TO ISRAEL.

President Goodluck Jonathan

President Goodluck Jonathan of Nigeria leaves, today, for a Holy (Christian) Pilgrimage to ISRAEL. He is accompanied by four of his Ministers.

  • I hope by d time you return to awa CRAWLING country, Papa God would have stabbed you with Holy Visitation...and I do hope you are taking your BETTER HALF along...otherwise d job is not complete o....she needs DOUBLE DOZE of whatever you receive from Holy Land. D collateral damage wey she dey do behind d scene, naim worse pass. Sebi all dis yeye Stella Oduah (market woman) dem...na she dey recommend dem for position by force...abi I tok lie? Plus all d non-performing Ministers wey you dey re-appoint...na she dem DON GO SEE...and no be ordinary KWE-KWE 'SEE' o.
  • Yoruba say KILOMODE MO? (Wettin small pikin sabi). Some Nigerians are so blind and oblivious to d REAL MAGOMAGO wey dey go on for inside awa government. Anyway no be una fault..wetin person no kno no go fit kill person.
  • You shall all return to fix dat country dat you people ruined IN JESUS NAME...amen.
  • You Nigerian Politicians all need NEW SOULS.

No comments:

Post a Comment