Professor Omo Omoruyi, former Director General of the defunct Centre for Democratic Studies, during the Babangida regime is dead. He was 75 years old, and died in a Benin Hospital while battling Cancer.
- RIP Sir.
- You don reach your own BUS-STOP.
- D rest of us dey come....D only constant tin in life na DEATH.
- As I dey tok now, some people dey wait for d Bus, some dey inside am sef, while d rest of us never even sight d bus yet. Hopefully na d last category me I dey o!!! PRAISE GOD.
- Na Papa GOD be d Bus Driver.
No comments:
Post a Comment