This 32 year old Nigerian man in the UK was arrested by Police at a Harrow, North London Registry Office, while attempting to undergo a SHAM MARRIAGE Ceremony. The bride-to-be (a Portuguese woman) was also arrested. He was suspected to have paid the 'bride' for the contract, in order to become British!!!
- Condition hard o...Eee get as d tin come be.
- Me I don tok am say na awa government person go blame sef. If awa country dey beta/good, wettin person dey do for another man country.
- Oyinbo don see wettin pass dem...sebi na dem 1st invite blackman come do SLAVERY. Yawa don GAS now.
No comments:
Post a Comment