Simone Biles, 16, from the USA, on Friday became the first black person to be crowned World's Gymnastic Champion. Moments after she won, 18 year-old disgruntled Italian LOSER, Carlotta Ferlito (seen above), who came fourth, told (joked?) with reporters that...'Next time she will paint herself black in order to win'. Thereby insinuating that Biles won because she was BLACK.
- What a STUPID LOSER....why not go home and work harder....and learn to ZIP your dirty Italian mouth.
- Useless RACIST BIGOT.
- You tink say d game na WHITE PRESERVE?
- You sabi wettin d black girl dey chop for breakfast? You tink say na yeye Toast and baked beans wey una dey chop? Abi shitty PASTA, as in your case? You wan compare yoursef to person wey dey chop GIRA and GROUND RICE for breakfast? Mumu like you.
- Which day ordinary potatoes start dey tok for where YAM dey?
- Abegi make una go siddon...Yeye Italiano for dat matter. Not even beta oyinbo. I sure say dem no even get RACIAL DISCRIMINATION LAWS for una constitution sef. Dats why you fit open your DAYARIA mouth dey tok anyhow.
- Ntoyinnnn. Una never start. Una tink say weda na only for 100metres black people dey perform. Una go see pepper. WE DEY COME.
- Sebi before before una tok say Golf na for oyinbo people only....wettin come happen?
- DAMBOROBA SHEGE.
No comments:
Post a Comment