Saw this FOTOS somewhere.
- Nawa o...Is dis THE ACTION GOVERNOR, or a COMEDIAN?
- My own opinion is dat d guy needs EMERGENCY DRIP (Intravenous Infusion). Abi he no drink milik d time wey he young? Ah ah...wettin.
- Even if you no dey CHOP Osun State money as governor, at least you for fit chop beta food small ke? Dem no get BUKATERIAS for Osun State? Abi how a whole governor come dey look like BONGAFISH like dis? No no no no no...dis is questionable. Osun State no get money to employ official Cook/Chef for their Gov?
- Abi you dey for HUNGER STRIKE?
- Dis man na d locus classicus of a real Nigerian TALAKA (dem bath am with poverty).
- Dis man na bad ADVERT for Osun State. We must call not only FAMILY MEETING for dis guy head, but STATE MEETING...or better still..FEDERAL MEETING. Lol.
No comments:
Post a Comment