.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 5 July 2013

COUNTRIES WITH THE HIGHEST PRICED PETROL.
















Culled from Daily Mail.

The above are 10 countries with the most expensive petrol prices in the world. They are all European countries, except for one that is outside the EU... Turkey. Surprisingly, the UK fails to feature.

  • Una see as Naija dey lucky? Despite d fact say dem dey chop most of awa oil revenue. It shows how blessed we are...and still have nothing to show for it. If oyel finish, wettin we go do?
  • Despite their high prices...all dis countries dey function well o. Manufacturing industries dey work and Nepa dey work kampe. Even sef dem no dey use generator like us, even though na dem dey manufacture am for us to use. 
  • Most of dem no dey produce oyel, and yet dem develop pass us.
  • My people...sometin is wrong with us. First of all...all dis rich men, ex-generals and mallams wey get oil block allocations...make dem withdraw all of dem. Na wayo and magomago government dey take am do. Na awa 'settlement culture' dey kill us for Naija.

No comments:

Post a Comment