.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 5 July 2013

EGYPT, SUSPENDED FROM AFRICAN UNION.
















Egypt has been suspended from the African Union till further notice, subject to the restoration of constitutional order. This was announced by Admore Kambudzi, Secretary, Peace and Security Council of the AU. The Union is a 54-member bloc, made up of African countries, including Egypt.

  • And so what? Wettin una fit do? Very soon una go suspend all d muslim member-countries, bcos na so so wahala...fight fight dem sabi.
  • Una no go come help us for Nigeria? We need help o...for Boko-Nonsense people wahala. AU tink say Nigeria na 'big broda' bcos we dey do shakara dey host dem for big meetings for abuja, dey blow oyel money. We be like 'New York' for dem eyes. Dem no kno say we no get shit for yansh. Empty barrel.
  • Some of dis leaders..na when dem come do meeting for Nigeria dem dey open eye say life sweet. When dem go back to their countries, dem go come start dey chop their people money like us. Nigeria na bad influence for dem, in d area of corruption.
  •  Imagine...dem tok say one of awa ex-presidents single-handedly furnished the presidential palace for Sao Tome. Dem say when he visit there, he tell their president say wettin be dis trash wey u dey call presidential palace? Abegii make u shape up. He come reach Nigeria, send delegation make dem go furnish am with imported gbogboe gbogboe. D carpenter wey get d contract na big boy for abuja now o. He even get 'police post' for inside the compound of his furniture factory for near Citec Residential Estate. Also na police escort dey follow am...common carpenter o, wey no go school. 
  • I wan cry for Naija.

No comments:

Post a Comment