.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 5 July 2013

NIGERIA SET NEW WORLD RECORD IN TOOTH BRUSHING.















Culled from Vanguard.

Nigeria has made world history, entering the Guiness Book of Records by setting a new record in Tooth-brushing. This beats the previous 177,003 record set by India in 2007. On Thursday, 300,000 pupils from 600 schools in Lagos sat at the Teslim Balogun Stadium, Suru-Lere, to carry out the task.

  • Welllll not bad...but na for dis kain tin we dey see Naija. Una no set record for manufacture of Air Plane.
  • Anyway na una teeth white pass for d whole world, bcos naija no dey use toothpaste wey no foam like soap. The foamier d better...abi? Even sef i don notice say people wey live for face-me-i-face-you too like to tanda for main road to brush put for inside gutter. D tin be like promotion from chewing stick for some people sef. Nawa o...ee get as ee be.
  • At least even tho we lose football match, d world go remember us for sometin.

No comments:

Post a Comment