.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday 26 September 2013

8,000 WOMEN AVAILABLE FOR MARRIAGE IN ZAMFARA (asap).



There are 8,000 able-bodied women (hopefully) available for marriage in Zamfara State. On Thursday, they matched to the Zamfara Hibah Commission to register their protest, to the effect that they are not living NORMAL lives and needed men to marry in order to be whole. They comprised 5,380 divorcees, 2,200 widows, 1,200 orphans, and 80 others, saying they needed men in their lives in order to meet up with their daily up-keep and sustenance. Their leader appealed to the Commission to help SCREEN men for them, by ascertaining their source of livelihood, ability to maintain family and HEALTH STATUS.

  • Heh Hehh Hehhh!!! Wahala don SHELE o. Dis sounds like a joke, but it is actually REAL.
  • Boko-Haram don kill all una prospective suitors finish, una come dey look for men. Well sha God no vex for dat wan.
  • Dat una yeye former Governor wey go marry 13year old girl from Egypt...so ee see all dis women for ground, come go pik race go Egypt. Kai... dat guy na real BAD MAN.
  • Well my only suggestion be say we go fit open register for all dis awa Nigerian men wey dey waste for Oyinbo country to see weda dem go fit pik wives for Zamfara...dat is if una people for Zamfara no go CUT dem hands for una Sharia.
  • Believe it or not some Naija guys dey london...na so so GBURU (work) dem take all their lives do...dem no even remember to marry. To even chase babe sef...dem don rusty. Even sef d milik wey dey for their KONKO BELOW go don turn to Cheese from lack of use. 
  • Na those kain people need help...we go introduce dem to dis AVAILABLE women...walahi.
  • Dis na serious matter o. Make una no laugh...no be JOKE. I fit open Agency sef, and money go dey enter...yanfun yanfun.
  • D only tin be say dem no go come live for Zamfara...make dem no go cut their hands for sharia...abi make Boko-Nonsense people no take dem make SUYA MEAT.
  • Abeg anybody wey wan choose woman for eem broda wey don become family problem bcos ee refuse to marry...make una face Zamfara. I kno say una go don call FAMILY MEETING on top some foolish guys for abroad wey refuse to marry. To come home sef come pik woman...dey no come. To even marry oyinbo sef...dem no marry. I know d type. 
  • Well dis na their last chance o...ALL ROAD TO ZAMFARA...straight. Dis no be go/come...na serious EMERGENCY.

No comments:

Post a Comment