This 8ft long Man-Eating Croc was discovered in a Hotel Room, in Zimbabwe. The occupier of the room had slept through the night without noticing it, until the housemaid arrived in the morning!!!
- Na PAPA GOD save your arse....mennnnn.
- It wouldn't have been funny...d BEAST for chop bele full....no be small.
- On d other hand dis beasts are known to be more powerful when inside water....but dat no mean say make person no SHIT FOR BODY if dis kain menacing, ugly nonsense confront you for inside your bedroom o.
- Just imagine say d time wey you see am, you dey on top toilet dey enjoy d SOFT LANDING. Wettin you go do??? (As for me I go finish d Shit o...fine fine....uninterrupted sef). Lol. But I know say if na you...you go scream blue murder like d bobo wey sleep for dis room.
No comments:
Post a Comment