This young 45 year old King Mswati of Swaziland has a CULTURE of feeding his Royal Eyes with BOOBS. Above is a regular display of boobs, from which he chooses his wives. He recently chose wife number 15. He is Sub-Saharan Africa's last absolute Monarch....(hopefully)
- Hmmm. ASHAWO King, pretending to follow tradition.
- Dis is promiscuity in disguise....who no like free FILM SHOW?
- Dis King's middle name should be BOOBSADAISY.
- Your own beta...na 4UKIES go kill you for dat throne....you go 4uk sotay your royal prick go bend like organic banana.
- See eem face sef....OMOKOMO....ee dey shadow dat woman for middle wey eem breast be like BLOM-BLOM.
- Cheiii...dat wan wey dey for second from right own be like agric paw-paw. OSHELE!!!
- As ee siddon there so, eem royal prick go don HARD like SHONPONO.....or BULALA wey dem dry for inside sun....yeye guy....dey take style dey ENJOYYYYY.
No comments:
Post a Comment