.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 17 September 2013

WHOSE BACKYARD IS THIS?



This OMO ALATIKA was caught unawares, scratching what matters to her the most in this whole wide world...her 'backyard'.

  • Dis na bunch of original low-lives o (otherwise known as Omo alatika)..see as she dey DIG her BACKYARD...for inside her backyard!!!.
  • If dis one HOOK any rich Senator, Politician, or Governor...na HELELE....One Way Traffic (OSA STRAIGHT).
  • When dem dress for evening, you no go sabi dem again. Dem go come start dey speak 'by-force' SWIN-SWIN FONE like say dem just land from London. You no go kno say na keen bottom-scratcher.
  • Na dem full Abuja...I bet my life dis backyard where she dey scratch her BACKYARD na for d outskirts of Abuja...not too far from APO VILLAGE, where those 'poor' victims (Senators) dey live.
  • Now I kno why dem dey call dis girls GOLD DIGGERS. Dis kain girl wey dey dig inside her YANSH like say na competition so...you can imagine when it comes to digging for ALMIGHTY NAIRA.
  • EEuurrrr.....IYANMAAAA!!!!

No comments:

Post a Comment