.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 17 September 2013

WORLD'S OLDEST SUPER-MODEL!!!

Jean Woods

This 'old babe' is a Super-Model at Eighty-Something. She is wearing Mini-Skirts!!! Isn't she CUTE?

  • Abeg o...count me out. Dis na d Original OGBOLOGBO...AGADI UWAYIN...cheiii.
  • Wettin dis great great grand-mama dey do inside skirt? When ee for dey wear MAXI...or Cover-Cloth.
  • Dat neck don see beta days...ee be like d root of wan Iroko Tree like dat, wey dey grow for my village square.
  • By d way dis na d girl friend of wan of my regular readers. Na jeje I siddon wey d guy go post me dis foto o. D guy tell me say eem dey in love..no be small. D funny tin be say d guy na only 35years old. I come dey sorry for d guy. Eem say choki choki no be problem o...but dat d only problem be say d mama dey FALL ASLEEP before dem finish ACTION..dat is once action start, she go begin dey SNORE.
  • Naim I come tell am say it shows d mama dey enjoy d CHOKI CHOKI full-time ke. You kno say me I be small pikkin. I still dey expect eem reply till today..d guy never answer me.
  • One man food na another man poison. But some food dey wey go fit HOOK neck.
  • Me I don beg am say make ee no bring d mama come Nigeria o...and if ee make mistake bring am, make ee take style say na him wife mama.

No comments:

Post a Comment