.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday 20 September 2013

WORLD'S YOUNGEST KID TO UNDERGO GASTRECTOMY.

Operation: A morbidly obese two-year-old has become the youngest person in the world to undergo bariatric surgery

This morbidly obese 5stone two-year old Saudi Arabian toddler is the world's youngest patient to undergo gastrectomy operation (GASTRIC BYPASS SURGERY). It is a surgical procedure which involves part of the stomach being cut away!!! He was said to be having severe breathing problems while sleeping. He has attempted dieting, to no avail.

  • BOMBOY...nawa o. Dis no be laughing matter o. Na dis wan Naija dey call OROBO.
  • Maybe na wan kain Lazy stinking rich Oil Sheik be him papa...so dem come decide to dey chop anytin under d sun.
  • Too much of anytin dey bad...even too much MONEY no good sef.
  • Instead make he drink baby milik, d guy dey follow him papa dey chop BOKOTO, POMO, SHAKI, COW TONGUE, IKE, ORA, and d rest oily oily food....your own beta.
  • See him breast sef...some grown women dey pray for dat kain breast. Lol.
  • ONIJEKUJE boy like u...see him cheeks like him papa cheeks.
  • I hear say people for dat side dey LAZY no be small...na so so HOUSEHELP dey do everytin for dem. Even sef some of dem no fit MESS from their God-given yansh unless househelp hold their BUTT-CHEEKS (Awe-Idi/yansh) for dem.
  • His excessive weight don give am BOW-LEG sef. See d FOLDS for his arms.... dis na WONDERFUL WONDERMENT!!!....According to Chief Zebrudaya Okorigbo.

No comments:

Post a Comment