.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Saturday 28 September 2013

BREAK-UP OR BREAK-DOWN!!!



This is what you get for breaking up with a local NAIJA BABE.....that is if you have no Range-Rover that can be DESTROYED.

  • Dis na ROFOROFO fight for Back-Yard folks....aka BUSH-MEAT.
  • D wan wey go handle my readers na d wan wey go MARSH-UP your '4ukin' Range Rover Car, to stop you from posing for other babes.
  • Dat na wettin we dey call JE MI MA GBAGBE (chop me, and no forget). 
  • When dem HANDLE youuuu, you go remember d day wey your tin first POUR (Commmm). If you kno wettin I mean.
  • So make una sofrey CHOP wettin una no fit swallow.
  • HAYSHOBE girls boku for outside o....some go fit get MUSCLES pass you sef...when dem commot cloth finish.
  • As I dey see dis foto so, ee be like say na d man JOHN THOMAS d babe wan grab so...naim be say d guy own don spoil finish...patapata.
  • Eee beta to RUN pik race for dis situation o...shame no dey there .
  • D tin come remind me of wan day wey I land Naija GBRA by Virgin Atlantic for early morning...naim I reach house come see people full my gate. Wetin Hapen wetin hapen...my mind just fly commot say weda na robbery don shele. As I come down from moto naim I see say my house-boy dey naked as dem don tear him cloth finish...I come see anoda babe (bush meat) dey hold eem pant tight. Dat wan breast dey bounce like 'bouncing-castle'. Naim my neighbour come tell me say na so dem dey settle fight everyday bcos d guy dey 4uk ashawo, and no dey like to pay dem.
  • O boy...Na dat day d moda4uka commot for my house. 
  • Shows you dat SHARA/ASHAWO no get anytin to lose o...dem go follow u enter HOLE, if you no pay dem.
  • Just as there is no FREE LUNCH, there is no FREE TOTO. It is like PYTHAGORAS THEORY in Maths.

No comments:

Post a Comment