1. Alhaji Aliko Dangote
– founder of Dangote Group, Richest man in Africa
and Richest black man in the world
2.
Mike Adenuga – Conoil, Equatorial Trust Bank, Globacom
3.
Femi Otedola – ZENON Oil and Gas
4.
Orji Uzor Kalu – Slok Group
5.
Cosmos Maduka – Coscharis Group
6.
Jimoh Ibrahim – Nicon Insurance, Global Flee
7.
Jim Ovia – Zenith Bank, Visafone
8. Pascal Dozie – MTN Nigeria, Diamond Bank
9.
Oba Otudeko – Honeywell Group Nigeria
10.
Alhaji Sayyu Dantata – MRS Group
11.
Umaru Abdul Mutallab – former Chairman First Bank Plc, Mutallab Group
12.
Prince Samuel Adedoyin – Doyin Group
13.
Dele Fajemirokun – Chaiman Aiico Insurance, Xerox Nigeria ,
Chicken Republic , Kings Guards etc.
14.
Chief Cletus Ibeto – Ibeto Group
15.
Raymond Dokpesi – Daar Communication, AIT,
16.
Tony Ezenna – Orange Group
17.
Chief Molade Okoya Thomas – Chairman CFAO Nig and other six french companies
18.
Ifeanyi Ubah – Capital oil and gas
19.
Leo Stan Ekeh – Zinox Computer
20.
Fola Adeola – GTBank
21.
Chief Ade Ojo – Elizade Motors Nig LTD, Distributor of - Na so den tok o...no be my mouth you hear am o.
- Bcos even me sef don see one or two names wey dem GBESE pass d wan wey Nigeria owe World Bank sef. I no go mention names.
- But suffice to say dat Forbes mistakenly left out my name...ee be like say dem dey vex with me..abi? Bcos my mouth too big?
- By d way, all dis wan wey una dey tok...some of awa Government officials, Governors and Senators rich pass dis people sef. Some of dem don dig HOLE/WELL for their backyard wey dem dey store all d money wey dem steal.
- Sebi na money wey reach BANK naim Forbes dey compute. And all dis people for d list na Businessmen. ..what a JOKE. Some of awa government officials get BUNKERS for their village homes wey all awa stolen Naija money dey....I KNOW (no be say dem tell me, and no be say I dey guess).
- Yoruba say KI L'OMODE MO...(wettin small pikkin know)? D answer is = NATTIN NATTIN.
No comments:
Post a Comment