.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday 15 September 2013

THE QUEEN AND HER FAMOUS DOGS.

he Queen's beloved corgis are fed a luxury diet of fillet steak and chicken breast cooked by a chef, a new book claims

This is the Queen of England and her famous CORGI DOGS. They are said to be fed a daily meal of FILLET STEAK and CHICKEN BREAST, cooked by a trained Chef. They do not eat until the Queen herself serves the Gravy on top of the meal!!!

  • Nawa o...Una own beta ke.
  • Even some human beings for London no fit chop dat kain korrect meal in a whole month sef...na so so chips dem dey chop.
  • Abi you wan try us for Africa??? When man dey look for GARRI to wak...ee no fit buy.
  • Naim be say when some people come back come dis world make dem pray make FADA GOD make dem QUEEN'S DOG ke. At least dat wan beta pass make hungry dey waya grown human being...day and night.
  • Okay o...Queen, I don hear you.

No comments:

Post a Comment