This is one of the famous BRAXTON SISTERS. They are a well known R&B Group in America. Their first single was called GOOD LIFE!!!
- From what I see here, she is indeed LIVING THE GOOD LIFE.
- Me I go look o....In fact I go even DO sef. Ah ah...wettin sef...You wan KILL ME?
- DIS IS GAJUUUUUU ke....OLEKU IJA ORE. She don make man body to stand KAKARAKA (attention).
- From front o...from back o...all na POI.....chei...dis is too muchhhhhh. Me I go just DIE for dis babe hand...walahi. (Make una no hold me o, I beg una).
- I sure say some of my readers don dey PISS for body sef. Ennn....good for you....make una dey read my BLOG well well.
- Dis na AYAKATAAAAA!!! AJAPAJAPAA!!! ASHUKUSHUKUU!!!
- I beg make dis babe no take mistake enter BROAD STREET with dis tin o....Those AREA BOYS will have a field day. Even Central Bank Staff sef go park moto to watch SHOW. Their Governor, Sanusi sef go commot him office come look...bcos I know say he like SKIRTS well well...not to tok of dis wan wey skirt don commot road (expressroad).
- Dis babe na d ORIGINAL PT (prick teaser).
- And believe it or not...dis girl papa na pastor o...nawa.
dis na d original MEAT.
ReplyDeleteI go do oooooo
ReplyDelete