.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Saturday 21 September 2013

KENYA'S WESTGATE SHOPPING MALL UNDER ATTACK.



There has been reported Terrorist Shooting at the famous Westgate Shopping Mall in Kenya. It is widely known for its high class and expatriate customers. Police are yet to ascertain the reason behind the gun attack which has led to the loss of about 20 lives. The Inspector General of Police, David Kimaiyo has urged the public to stay clear.

  • Wettin dey do Africa and Africans dis days? Dis SHIT is not in awa culture ke.
  • All dis KATAKATA everywhere...na HUNGER dey cause am o.
  • Unlike Amerikoko wey be say na too much food (MacDonalds).
  • And by d way, Amerikoko na bad influence sef...bcos when awa people dey hear as dem dey shoot anyhow for there dem too go dey tink say na easy way out....It is called COPYCAT SYNDROME.
  • Well sha...make we wait to see wettin dis wan be. Ee fit be another BOKO-NONSENSE sef. Sebi dat troublesome country dem dey call SOMALIA is just next-door to Kenya. Those Somalians don fight war sotay dem no come fine again like before before. If you see as their small pikins dey pull knife for London Streets...d tin nawa o.

No comments:

Post a Comment