The 9th Annual London Tattoo Convention takes place this weekend at the Tobacco Docks, London, UK, and will feature about 300 'Artists'.
- See wettin Oyinbo dey DO. They call it ART.
- ME I call it MADNESS.
- D time wey African people dey do am before before, plus when we dey also cut awa faces with TRIBAL MARKS...oyinbo say we be primitive people.
- Now dem come carry d madness/craze put for head...wan start to educate us about it.
- If Oyinbo agrees dat it is an ART, dey should also agree dat dey stole it from AFRICANS.
- Na so Elvis Presley go steal Rock and Roll from awa dear old Black broda (CHUBBY CHECKER)....come make money finish for awa body.
No comments:
Post a Comment