.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday 22 September 2013

JUSTICE...BENUE-STYLE.



This man and woman were stripped naked on Thursday, 19th, September at Orokam Obadigbo Local Government of Benue State. This was on orders of the town oracle called ALEKWU. The woman was caught sleeping with the dude, only days after her husbands death. They were caught red-handed, and the oracle ordered them to walk the town naked in order to CLEANSE the town of bad omen. She is also banned from attending her husband's funeral.

  • Kai...MODA4ukas...I mean dis guy and d babe.
  • See d PORKOR-PORKOR body sef....how person wey get conscience go go CUT SHOWS when your husband dead-body dey for Mortuary? Nawa o... I fear people o.
  • May be na dem kill d poor guy sef....abi d 4kin guy na wan of d sympathizers wey get ulterior motive all dis while...dey take style dey come sympathize...meanwhile na TOTO he dey TARGET.
  • Dis na d REAL ROFOROFO SHOW....we need more of dis stuff out there in Naija...bcos una too 4uk. Some of una no dey even FEAR to go after other people wives. Especially when una don make small money...una tink say u are above everytin, and dat every woman na walk-over. Una no fear God? Abi what makes you a REAL MAN if you no get wettin dem dey call SELF-CONTROL?
  • 4UK wey you go 4UK, get up, shake body and forget. Which woman...(and I repeat, WOMAN)... DESERVE to lead you into dis kain disgrace...if you be REAL MAN.....(none whatsoever). Walahi, no man should find himself in dis CATCH22 situation. As for me o...dem never born d woman.
  • Shame on dem.


No comments:

Post a Comment