.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday 19 September 2013

DAVID MARK SUPPORTS NATIONAL CONFERENCE.

Why Nigeria needs National Conference

The Nigerian Senate President has recently given his support for a National Conference, where the ethnic nationalities need to talk about their continued co-existence. It would be recalled that many Nigerians, including Civil Rights Groups, have clamoured for this. The late Legal Luminary, Chief Alao Aka-Bashorun was one proponent of this method of ironing out the ROUGH EDGES in our polity. He claimed that if Benin Republic, next door could do it, then Nigeria can do it better. Mark has received dogged oppositions since making his statement.

  • What ever goes up must come down. ONE DAY na ONE DAY!!!
  • Make una dey deceive una sef...na NATIONAL CONFERENCE go end am...walahi....we go go war, scatter d damn tin. 
  • Mallams don't want it bcos dem wan siddon for kitchen dey chop food while d rest of us dey do d cooking...abi? Se na we be d JAKIE? 
  • How many mallams una don see wey dey struggle to go abroad to Russia, Europe, Amerikoko or Britikoko? Not to tok of to cross DESERT to Europe through Libya for greener pastures? NONE..dem never born dat Mallam. Na so so Southerners. Bcos na we d tin dey HOOK for neck. Na we be d survivors. Mallam own na to siddon for eem Local Government to CHOP, and CHOP for National level. As far as dey are concerned d OYEL dey flow from Niger Delta...so why man go worry himsef. 
  • Awa SICK FEDERALISM dey benefit dem...no be small. People for Federal Govt Civil Service go tell you as dem go bring one illiterate mallam from one useless Damaturu Village come take am make Director over and above hard working/seasoned Civil Servants Southerners for awa Abuja Ministries. Meanwhile you can only grumble. IS DAT LIFE???? IS DAT JUSTICE?????
  • Abegiii...make we break d damn country...make everyone know where he belong. 4ukin bull-shit.
  • Even sef d Middle Belters like David Mark don finally realize say dem no be Mallam...and dat mallam dey use dem all dis years.
  • WELCOME TO MY WORLD...David Mark.
  • 4UK Nigerian Federalism.

No comments:

Post a Comment