.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Saturday 28 September 2013

JOBLESS COUPLE WITH 6 CHILDREN!!!

Packed in: Gavin and Maggie Flisher, had shared their one-bedroom flat with their six children

This guy and his wife are JOBLESS. They have 6 children, and the UK government has just given them a four-bedroom house, plus £27,000 in yearly benefits (welfare). The woman claims she is unable to work due to DEPRESSION and mental health issues, while the husband has to stay at home to look after her and their six kids.

  • Ok o...Fery fery Good. Good excuse.
  • Una own beta....Make u come try am for awa Nigeria....wey person wey dey work eem arse never fit rent face-me-i-face-you room sef.
  • Which wan concern government for give you house for Naija? If you like make your whole generation  CRAZE sef, and pack all your six children go stand for the main road wey dem dey follow go ASO ROCK, or APO VILLAGE. If dem no take moto jam you...you go lucky.
  • Oyinbo...God don butter una bread...no be small.
  • Dis guy no get problem...Na to dey do FULL-TIME 4UKIES naim he dey....damboroba. If any  government fit pay you to stay for home dey 4uk full-time...who go go any bull-shit work? When you no be MUMU. See as d guy face don DRY sef from too much 4ukis. Lol. Look d woman too...he don 4uk am sotay she don CRAZE for head.
  • On d other hand, maybe na d sleepless nights from having 6-kids naim dey wear dem out. E get as ee be o!!!

No comments:

Post a Comment