.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 17 September 2013

WELCOME TO THE CLUB!!!



The Nigerian Music Star, AFRICAN CHINA (Chinagorom Onuoha) has proposed to his girlfriend.

  • Welcome to d CLUB, my guy.
  • I LOVE dis guy's music...no be small.
  • Hope you make a good husband...as you make good music.
  • CONGRATS.
  • Make sure you approach some OLD HANDS like my humble self for one or two tips. Bcos no be every day be XMAS o....Women???.....e get as dem be o. God create dem...no be small. Papa God must have spent EXTRA TIME on dem. As you (man) dey tink your brain go for North, dem go dey tink their own go South. But na you, as d man go try balance d equation. No be small job o. Yoruba people say SURU LA FIN SHOKO OBIRIN.
  •  But experience na d best teacher. If you never reach there, you no go ever ever know.
  • We men cannot do without dem....abi I tok lie???
  • CARRY ON CHINAAAA...na your time, bro. It is a pleasurable and fulfilling life, if you MAKE it so. But you have to WORK on it.

No comments:

Post a Comment