The first one above is RICK ROSS (Rick RO$$), an American Rapper...Real Name (William Leonard Roberts 11).
The second guy is EBA EWA from Warri in Nigeria, occupation Unknown...Real Name (Bobipolopolo Ngogoshishi).
- Me I don LAUGH finish. Assume the first guy dey chop BURGER plenty, and d second guy dey chop STARCH/EBA/EWA/RICE plenty.
- But my first question be say....Weda dis breasts wey I dey see so dey DISCHARGE MILIK???
- Second question be say...Wuside d Warri guy yansh DISAPPEAR go?
- Third question be say...Dis two guys go get PRICK so???...d first wan go fit get one TONTOLO prick...but d Warri guy na NO SHI SHI...walahi.
- If by mistake you waka for inside bush for night time and see dis kain human-beings for road.....person go run 4/40 sotay eem heart go drop. You go tink say dem be GHOSTS...Abami. And if you look the Warri guy face, ee be like say he dey VEX 24/7 sef. As for dat I no blame am.... na CONDITION.
No comments:
Post a Comment