.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 24 September 2013

JONATHAN APPEALS TO OBAMA TO HELP 'FIX NIGERIA'.

Help fix Nigeria, Jonathan urges Obama

As part of his State Visit to the United Nations General Assembly in America, President Jonathan met with President Obama at the Waldorf-Astoria. Hear what President Jonathan said to Obama.....'FOR YOU TO FIX THE WORLD, YOU MUST FIX AFRICA. FOR YOU TO FIX AFRICA, YOU MUST FIX NIGERIA'.

  • Is dis guy joking? Please GET REAL, Mr. Jonah. Dis na real 4UKERY...and I mean a whole lot of 4UKALL.
  •  Dem tell you say Americans siddon dey chop chop their people.... naim make dem to advance? You no kno say na HARD SELFLESS WORK? Those are politicians with conscience ke....who know dey are there to SERVE and service the people. 
  • Wettin you want make Obama come fix for your own domain? D tin wey una don spoil FINISH.
  • You no dey shame...CAP IN HAND....dey beg make dem com fix una. So Obama don become MR FIX IT...abi? Na Amerika go teach us how to TREAT awa people like HUMAN BEINGS? How not to RAVAGE AND IMPOVERISH awa people? Una dey craze for yansh!!!
  • Let me tell you NOW...and you better listen good. Anywhere Amerikoko go, na bcos dem get VESTED INTEREST...so make you no deceive yoursef. No one can solve awa problems, but awa selves. If Amerika take mistake ENTER Nigeria...naim, be say we don die finish. Bcos na only awa OYEL go bring dem. In fact your own go worse pass GADAFFI and SADDAM own.
  • So just pack your SHIT and go back to Nigeria to 4UKIN FIX IT YOURSELF....bcos na una spoil am...so na una go fix d DUM-SHIT.
  • So wettin you want??? You want make CIA or FBI come dey patrol your streets for Nigeria before una fit fight 4UKIN BOKO-NONSENSE people? When 4UKAS like RINGIM don chop all d money wey una police for take fight crime finish.
  • 4UKIN lots....please no vex me dis evening o.

No comments:

Post a Comment