The alleged notorious kidnapper and criminal kingpin of Delta State, Kelvin Ibruvwe, has come out with his men (in Camouflage) and given the Federal Government 60 days to meet his demands, lest they start to destroy all OIL WELLS in Urhobo land. He also claims to be the leader of the Liberation Movement For The Urhobo People. (LIMUP). He claims that his community, Kokori in Ethiope East Local Government produce the purest oil in Nigeria, but have nothing to show for it.
- Wahala don come o...Another set of SCUMBAGS!!!
- I don tok am before say it was a big mistake attempting to grant rubbish amnesty to Boko-Nonsense people. It was a bad precedent. We have opened the FLOOD GATE for militancy.
- Oga Jonah...over to you o....YOU DON BUY BOOT!!!
- Very soon Robbers go dey form their own GROUP, dey ask for amnesty.
- D tin wey surprise me be say dis guys are not hiding...look behind dem and see the crowd. Where d hell are awa SECURITY OUTFITS like Police, SSS or Task Force? Dis whole tin about securing Nigeria is a BIG JOKE. Are you telling me there is no Police Station in d whole of dat Local Government?
- In fact, for us to be reading everyday in the Newspapers about Boko-Haram attacks in the North, AFTER ALMOST THREE MONTHS OF STATE OF EMERGENCY shows it is all ONE BIG JOKE.
- My question is...what are dis DEMANDS anyway? Bottom line be say all of una dey Hungry, and dey look for FREE LUNCH/HAND OUT from government....full stop. Una want make dem make una millionaire/billonaires like TOMPOLO and d rest...abi? I no blame una....after all Tompolo don buy eem own JET ke.
- D last time I visited Lekki Phase 1, a friend of mine showed me one Mighty Mansion owned by wan Niger/Delta Militant....O Boy..na so I OPEN MOUTH. Dem say d guy never reach Lagos before for him life sef, and dat he sent d money down for dem to build d house. Dey had to BUY and DEMOLISH about three houses for dem to fit in the Mansion.
- O boy...sometin dey o...for dat awa 4UKIN Nigeria.
No comments:
Post a Comment