Governor Rotimi Amaechi of Rivers State was today prevented from entering the State House in Port Harcourt by Police....acting on Orders from Above!!!
- Ehennn...AND SO WHAT?
- If you cant stand d heat dont stay in the kitchen...my friend!!!
- Who cares if dey even stampede you outta Government House?
- No be you wan fight? Oya now!!!
- If na me be Jonathan...I go do worse sef.
- Very soon una go see ROFOROFO fight. All dis Rebel Governors...Jonah go open all una YANSH...as una dey chop all una people money.
- I DEY LAUGH....dis na ROUND ONE.
No comments:
Post a Comment