.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday 19 September 2013

TWO CHINESE MEN ACCUSED OF ATTEMPTED RAPE OF NIGERIAN WOMAN.



Two Chinese men, Chen Gang, 47, and Zhao Weidong, 31, were brought before an Ebute Metta Magistrates Court for conspiring to rape a 20 year old Nigerian woman. They are all said to work in the Catering Department of a Civil Engineering Construction Company at Railway Compound, Ebute Metta. Gang had made sexual advances at the woman, but failed to get good results. He then pushed her into a kitchen Store Room, and attempted to force himself on her. When the woman shouted for help, Weidong came in and assisted Gang, instead of helping to quell the situation. Weidong also seized her phone, and flushed down the nearby toilet. They were granted bail to the tune of  N100,000.

  • Ching-Chong...una dey craze o. So na TOTO dey worry una??? Awoof people. 
  • Se na dat una uncircumcised, TINY prick una wan take 4uk my Naija Sister. God go HAMMER una big head...walahi....see their SHORTIE legs for ground.
  • Ah ah....wettin dey do all the Naija people for dat Factory sef. Why dem no naked dem give Ebute Metta Area Boys to handle...when Oyingbo Market dey near there.
  • Meanwhile dis yeye Ching-Chong people ...na so so CHEAT dem dey cheat awa Naija wokers o. Dem go become EMERGENCY BIG-MEN for awa country...when dem be NATIN NATIN for their own country. Some of dem no even sabi speak oyinbo.
  • Again no be una fault...na awa useless and senseless leaders. Wettin Chinsese fit do dat we cannot do? But bcos dem want KICK-BACK, dem go give all awa Industries to dem...say dem be TECHNICAL PARTNERS. Technical Partners my foot.
  • China go soon ENSLAVE una!!!

No comments:

Post a Comment